Tag: Gota Menor

  • You want to bam bam

    Gota Menor – You want to bam bam (Tik Tok)

    • Artist: Gota Menor
    • Genre: Afrobeats
    • Released: 2022
    • Duration: 03:52

    Talented singer-songsmith releases a brand new song titled “You want to bam bam 

    When you download You want to bam bam (Tik Tok) , please leave a review so that we can determine whether we are doing a good or bad job of serving you. Please comment below. Again, I ask that you constantly visit Tunezloaded.com.ng to download any recently released single or album from all your favorite artists, please do so.

    Download and stream You want to bam bam mp3

    You want to bam bam Ameno Amapiano (Remix) Lyrics

    [Intro]
    So easy (It’s Nektunez yeah)
    Hey ha!
    Goya Menor (Ameno)
    Oyadepe kirin
    Hekedimi yana kukirin
    Let me tell them how the thing goes
    How the thing goes (How the thing goes)

    [Chorus]
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin no go join cult
    Ha! You want to bam ba
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run keta keta
    No fit drink water drop cup
    Ha Hey!
    Shebi you see how the thing goes (How the thing goes)
    Ameno, oma nare imperavi ameno (Oya tell a man who blend you)
    Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
    Mantire mo, ameno
    Alright
    Oma nare imperavi emu nare, ameno
    Oma nare imperavi emu nare
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo (Ha)
    Ameno dori me (Ameno dori me)
    Ameno dori me

    [Verse 1]
    Okay, okay ha!
    This one no be zobo no be can juice
    Go school e go school, you go dey pen tools
    And na the parameter set you wan dey form too
    See
    Even your papa no fit save you
    For all the calamity wen him pikin don do
    Mehn, all the niggas don dey find you
    Because that nigga wey you pay omo e don puff
    Oh boy e don puff (Ha, Hey!)
    Come on lets go

    [Chorus]
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin no go join cult
    You want to bam ba
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run keta keta
    No fit drink water drop cup
    Dorime
    Ah hey!
    Shebi you see how the thing goes
    Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you)
    Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
    Mantire mo, ameno
    Oma nare imperavi emu nare, ameno
    Oma nare imperavi emu nare
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo (Okay)
    Ameno dori me (Okay come on lets go)
    Ameno dori me (Ah okay)

    [Verse 2]
    Because you made it to the top throne
    Let me see what my godfather can do
    Coz He’s a Father to the fatherless
    A mother to the motherless
    And nothing no one can do
    But promise not to fight again
    Not to do anything that will hurt again
    Cos if you do na him be say you don gorg again
    And -another time you go run again aswear

    [Chorus]
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin no go join cult
    You want to bam ba
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run keta keta
    No fit drink water drop cup
    Hay ha!
    Shebi you see how the thing goes
    Ameno, oma nare imperavi ameno
    Dimere, dimere, mantiro
    Mantire mo