Tag: Joeboy – Celebration Lyrics

  • [Lyrics]Joeboy – Celebration

    [Lyrics]Joeboy – Celebration

    here comes the Lyrics to Joeboy fire jam titled Celebration.

    DOWNLOAD AUDIO HERE

    LYRICS

    Celebration
    Celebration na
    Jubilation
    Jubilation oh na na (na na)

    Celebration, celebration
    Wey we con do for our life
    We go dey alright o

    Tori ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto

    Ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto

    Yeah yeah yeah yeah

    E go clear if you get patience
    Clean heart I no like pretense
    Omo na blessings wey dey my location (location o o)

    Bad mind leave my circumference
    Dem go do dem go yarn nonsense
    I no send I dey for high vibrations oh

    Tori ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto

    Ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto

    Yeah yeah yeah yeah yeah

    Celebration
    Celebration na
    Jubilation (na na na na)
    Jubilation oh na na (na na)

    Celebration, celebration
    Wey we con do for our life
    We go dey alright o (no no no)

    Gbese kan soke
    Jijo yen je kin mo pe o wa okay
    To ba fe lowo laye yi
    Ogbeni kawo e soke ye
    Loke loke loke
    La ma ma lol
    God Dey

    No worry no worry my brother you know money go dey

    Tori ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto

    Ma lowo
    Ma Lola
    Ma ra le
    Mara le
    Ma jaye
    Ma ra motto
    Won ma ro pe
    No she lotto (eh eh)

    Joe Joe Joeboy ‘pon deck

    Joeboy – “Celebration Lyrics“

    Watch ‘Celebration Lyric Visualizer‘